Wednesday, 25 September 2013

Joke Of The Day

see wetin ASUU strike cause!
Conversation Between a Rat and Student...
Rat: (with tiny voice) Hello...
Student: Hello, Who am I speaking with?
Rat: Na Dsan be dis abi? Student: Yes, you are speaking with Dsan,
who
is this please?
Rat: So you no recognise my voice abi? Na me your
Room Mate.
Student: You say what? Rat: Your Room Mate Rat, I dey ur Room now.
Student: I beg your pardon?
Rat: Which yeye beg you dey beg. I never chop
since U comot 3months ago. I check that place you
dey
put food i no see anything. I check kitchen nothing,I even check your Fridge no
single food there. E be like say you wan kill me abi?
No problem, I just say make I let you know say
that
your Certificate 4 inside your wardrobe wey dem
write ANAMBRA STATE UNIVERSITY IGBARIAM, I don eat the
'''ANAMBRA STATE" comot, Remaining "UNIVERSITY
IGBARIAM".
Let me see which work you go take
UNIVERSITY IGBARIAM" go find.....,!?

No comments: